Paroles de la chanson So Fine par Crayon
Chanson manquante pour "Crayon" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "So Fine"
Proposer une correction des paroles de "So Fine"
Paroles de la chanson So Fine par Crayon
Oh oh oh eh
Wawawa oshey
Babyfresh on the beat
Giving dem all yeah yeah yeah ...
Call my number i go respond owe (i go respond owe)
You re enough eh eh how dare me not to respond
Call my number i go respond owe (girl i go respond owe)
You re enough o, you gimme love wey dey sweet my body oh!
Gbayi loving that your pepe dance gbayi
Omo to rewa gbayi anything wey you i want to, i buy it oh oshey!
Gbayi omo to rewa gbayi loving that your pepe dance gbayi

Anything wey you want i buy it , buyyyy...
So fine.......whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine......whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Nwanyeoma come give me kiss oh
(nwanyeoma) wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (nwanyeoma) nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh
(Nwanyeoma) wetin b this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma whine dat waist biko answer
Eledami know my mind oh
Wey e bring you come my life oh
My heart full of rejoice oh (omotorewa)
Wanna give you loving say na you go
Dey touch my body all night long baby for long oh baby say...

You re enough o , you gimme love wey dey sweet my body oh !
Wawawa, so fine.......whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine......whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Nwanyeoma come give me kiss oh
(Nwanyeoma) wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (nwanyeoma) nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh
(Nwanyeoma) wetin b this oh
Nwanyeoma body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer
Gbayi loving that your pepe dance gbayi
Omo to rewa gbayi anything wey you i want to, i buy it oh oshey!
Gbayi omo to rewa gbayi loving that your pepe dance gbayi
Anything wey you want i buy it, buyyyy...
So fine.......whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine......whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Whine dat waist biko answer
Gbayi loving that your pepe dance gbayi
Omo to rewa gbayi anything wey you i want to, i buy it oh oshey!
Gbayi omo to rewa gbayi loving that your pepe dance gbayi
Anything wey you want i buy it, buyyyy...
So fine.......whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine......whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)