Paroles de la chanson Blessings par Joeboy
Chanson manquante pour "Joeboy" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Blessings"
Proposer une correction des paroles de "Blessings"
Paroles de la chanson Blessings par Joeboy
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
‘Cause na blessings on blessings on blessings wey we all dey find
BABA God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (yeah)
BABA God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o

Make my matter make e no go cast o (yeah yeah yeah)
Because na blessings on blessings on blessings
I Dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I Dey find
Jesu joor
Answer me
Make your blessings cover me
I no Dey you dey see wetin I no see so
Make you just dey protect and Dey guide me
Oluwa joor
Answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see so make you just dey protect and dey guide me

‘Cause na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
O yo yo yo o yo yo yo yo yo o yo yo yo yo yo o yo yo yo
O yo yo yo o yo yo yo yo yo o yo yo yo yo yo o yo yo yo
Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck
Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)