Paroles de la chanson Narcos par Laycon
Chanson manquante pour "Laycon" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Narcos"
Proposer une correction des paroles de "Narcos"
Paroles de la chanson Narcos par Laycon
Hey
It's Conny sir
Yusuf re Baba o
If you no go love me lemme know
So fun mi, lemme know uh
Shey you see me on stage for the show oo
A shutdown is a shutdown
I perform finish, Uhn
Girls won fe telemi lole ooo
Omo pupa, Omo Dudu, gbogbo won
I perform finish
Boys dem Dey throw me twale
Caliente
That's what they call me in the area oo

Cause I don tey
This what they know me for in the area oo
Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o
See me I'm known as the Big bad Wolf
Every song dope, call me don Pablo
Si patron
In Havana the underground blows
Every one know say I always get flows
Over floating
See I no Dey really blow my trumpet
Na judgement day cruise, girls Dey blow my trumpet

I dey pepper with the goals call me hot shot
They connecting with the lines Shey na hotspot
I don't connect with any kind, only airdrop
All I do is win see na only girls I don lost
But the way e be sha, your senorita
When she my moves, her body lose like my temper

Every where Dey buzz when I step on stage
Price tag is heavy go and check the rate
They say I make it look Eazy E with every bar
But I swear every bar is a heavy bar
Make I let them ladies chop work
Time is money and I no Dey stop watch
Now they see the boy they wanna come forth
Leemao, now they wanna Narcos
When you see me with the crew
You don't know what to do
And you wan famz and e too sure for me
Baby you know what to do
When I pull up with the crew
And you wan chill and you too Dey forming
Say we Dope like Pablo

Pablooo pablo
Na why dem wan Narcos
Narcos narcos
Caliente
That's what they call me in the area oo
Cause I don tey
This what they know me for in the area oo
Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o
Na why dem wan Narcos
Narcos narcos
Caliente
That's what they call me in the area oo
Cause I don tey
This what they know me for in the area oo
Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o
Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)