Paroles de la chanson Who Talk par Moelogo

Chanson manquante pour "Moelogo" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Who Talk"

Paroles de la chanson Who Talk par Moelogo

[Adekunle Gold]
No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk

[Moelogo & Ria Sean]
Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o, well
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don't fuck with me, you might get zеro chances
Live your life my dеar

[Adekunle Gold]
No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk

[Moelogo & Ria Sean]
Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don't fuck with me, you might get zero chances

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment