Paroles de la chanson Vitamin D par Rudeboy

Vitamin D Traduction française
Chanson manquante pour "Rudeboy" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Vitamin D"

Paroles de la chanson Vitamin D par Rudeboy

Your body , body body
Your body, body body
Your body , body body
Your body

She say make I give her
Vitamin c , vitamin c
Me switch up the game me give her
Vitamin D , better vitamin D
As I de pull-up na rain de fall ohh
Na so de thin de burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah
It is a vitamin something
Making her melanin popping
Her body soo weak need strong thin
She's feeling lonely no fronting
Na na

Your body , body body
You don't need a doctor
Na me go de run your case
When you reach the bus stop
Make you just de come my place
If dem call you Uche
I go still de look your face
I go de look your face

She say make I give her
Vitamin c , vitamin c
Me switch up the game me give her
Vitamin D , better vitamin D
As I de pull-up na rain de fall ohh
Na so de thin de burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah
I give her vitamin wey de bring the ginger
The energy to loose control
Wetin I give her wey de sweet her
E de sweet her and I can't deny
Your body , body body
You don't need a doctor
Na me go de run your case
When you reach the bus stop
Make you just de come my place
If dem call you Uche
I go still de look your face
I go de look your face
Oh yeah ..... yeah ehh
Eehh.. It is a vitamin something
Vitamin D

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Rudeboy