Paroles de la chanson International Badman Killa  par Runtown

Chanson manquante pour "Runtown" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "International Badman Killa "

Paroles de la chanson International Badman Killa  par Runtown

International Badman Killa 
Pull-up in a benz she go reconsider 
I don't know why the gyal dem shiver 
I don't know why the girl dem do that 
Jmappelle the girl dem sugar 
We no give kiss only keys to the Bima
I don't know why the girl dem do that 

 
Any where we go, two, three girls we get in a row 
Badman Killa if you never know 
Who run the thing ?,everybody know
Every other night we Dey kill another show
Say she need a man wey go make her lose control 
You know where to find me love 
Penthouse in the W, that is how we do 

Oh woah .... baby 
I be rolling in my lambo daily 
She go holla, she go scream o SAVE ME 
Badman I make the girls go crazy 

Oh woah ..... baby 
I'm dripping no Gucci no fendi 
When I pull up inna benz, you pay me 
All these other Niggas Fugazi 

International Badman Killa 
Pull-up in a benz she go reconsider 
I don't know why the gyal dem shiver 
I don't know why the girl dem do that 
Jmappelle the girl dem sugar 
We no give kiss only keys to the Bima
I don't know why the girl dem do that 

Say All my brother man dem ah real niggaz
All my real niggaz dem my brother man
Say we no Dey take food from another man 
Everyday I Dey here Dey run my race in my balenciaga 
Say we no Dey fear man power 
And When we come it's a wrap 
The whole ting catch fire 

 
International Badman Killa 
Pull-up in a benz she go reconsider 
I don't know why the gyal dem shiver 
I don't know why the girl dem do that 
Jmappelle the girl dem sugar 
We no give kiss only keys to the Bima
I don't know why the girl dem do that 

Sim simma who got the keys to the bimma 
Who got the keys to the bimma
So mi say 
Who am I ? 
The gyal dem sugar 
Who am I? 
Badman Killa 

Simma 
Who got the keys to the bimma
Who got the keys to the bimma 
So mi say 
Who am I ? 
The gyal dem sugar 
Who am I? 
Badman Killa 

Oh woah .... baby 
I be rolling in my lambo daily 
She go holla, she go scream o SAVE ME 
Badman I make the girls go crazy 

Oh woah ..... baby 
I'm dripping no Gucci no fendi 
When I pull up inna benz, you pay me 
All these other Niggas Fugazi

International Badman Killa 
Pull-up in a benz she go reconsider 
I don't know why the gyal dem shiver 
I don't know why the girl dem do that 
Jmappelle the girl dem sugar 
We no give kiss only keys to the Bima
I don't know why the girl dem do that

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment