Paroles de la chanson Akwele Take par Shatta Wale
Chanson manquante pour "Shatta Wale" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Akwele Take"
Proposer une correction des paroles de "Akwele Take"
Paroles de la chanson Akwele Take par Shatta Wale
I know you well like my alphabet oh
Your body fire like cigarette oh
True talk no be exaggerate oh
You make I fall in love when I penetrate oh
I start to thinking love with you (you you oh)
What you want baby I go do (do do…)
I say your love be interesting baby girl I no go forget oh
This be the two years anniversary
Song wey I do for you and I say
Akwele take, Akwele take
Body no be firewood
Akwele take, Akwele take
I want to take you to Bonjol

I say body no be firewood
Akwele take, Akwele take
I just want to take you to Bonjol (take you to Bonjol)
You give me joy give me happiness oh
Thanks to mama Agnes oh
I love you daughter woo oh oh
Maaba mawo oyo kokolo
Akwele eeh eh onɔ ni nsomɔ oh oh oh
I just love how you treat me oh
And I love how you keep me oh
Me dɔ wo nkoa, ɔdɔ eh woa
Kɔ no saa, ɔdɔ eh saa

Pah pah pah pah

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)