Paroles de la chanson Time No Dey par Shatta Wale
Chanson manquante pour "Shatta Wale" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Time No Dey"
Proposer une correction des paroles de "Time No Dey"
Paroles de la chanson Time No Dey par Shatta Wale
Pah pah pah pah pah pah… pah!
Kofi Abam money no be your own oh
Self-make money, this life we dey the see be road
Love long journey, so why you it on you say you taya
As boys dey work and boys dey hammer
Baby mama dey come for the money, kodi
We all dey hope say one-day… we go make am oh…
So I say say time no dey, time no dey eeh
Time no dey, time no dey aah
Before you for make money you for sweat oh brother eh
Time no dey, time no dey eeh

Before you for make money you for sweat oh sister eh
Sister I like the way you are determine
That be the way oh Kekeley
If eno be that wey nɛkɛni? NƐKƐNI eeeh ah
Baby, we go be alright, everything will be fine oh
As we dey jam to the party oh
Don't forget to make some money up ah
Because the world is your sight oh
The world is a your sight oh
And remember ah young boy dey house that feed oh

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)