Paroles de la chanson Na You par Victor Thompson

Chanson manquante pour "Victor Thompson" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Na You"

Paroles de la chanson Na You par Victor Thompson

Oh oh
Oh oh

Me I no dey worry, coz I get you
(Get you, get you, get you yah yah)
Everything with you, yes I can
(Can do- can do-can do-can do)

Me I no dey worry coz I get you
Who dey with you dey belle full

My, whole life na you
Your love for me na true
My, whole life na you
Your love for me na true

I for no fit do anything
If e no be you wey dey by my side
Now my flexing just dey begin
I go love you for the rest of my life
I for no fit do anything
If e no be you wey dey by my side
Now my flexing just dey begin
I go love you for the rest of my life

Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Got the mind of a believer
Nothing more
Nothing less

My whole life na you
Your love for me na true
My whole life na you
Your love for me na true

My, whole life na you
Your love for me na true
My whole life na you
Your love for me na true

He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me

Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Capable-Capable
Capa-ble-Ca-pa-ble
Caa-Ca-pa-ble
Ca-pa-ble-Ca-pa-ble

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Les plus grands succès de Victor Thompson