Paroles de la chanson Pray par Wizkid

Pray Traduction française
Chanson manquante pour "Wizkid" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Pray"

Paroles de la chanson Pray par Wizkid

Ọmọ, na long thing
You see, I no fit tell you everything I don see
Remember time when the money no dey come quick?
All of a sudden, see as dem dey rush me
I pray to God say my matter no go lost key
Back to the dungeon, make I tell you something
No be say I never suffer for this country
But at the same time, sapa no go touch me

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen)
When I get nothing but the vibes and my crew (Oh, no)
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why we can never lose (Oh, oh)
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

Àigbọ́fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, awa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

Year 2011
Lil' prince move to a whole 'nother level
Starboy Wizzy, I been known from the get-go
Never forget, oh, I no be your set, oh
So, when you see me, drive by (Drive by)
I no dey let opportunity pass by (Pass by)
Na double six if na God throw dice
Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen)
When I get nothing but the vibes and my crew (Oh, no)
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why we can never lose (Oh, oh)
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

Àigbọ́fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, àwa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Wizkid